cornercorner

Revision as of 11:50, 29 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ̀nàkɔ́ná

Play Play

Adjective

  • when person no dey straight forward.
  • All dese cornercorner things wey you dey do, e go finish you o.  — (Egbokhare_2020, All these sneaky things you do will put you in trouble.)
  • Di man sabi cornercorner way die!.  — (NSC_Legbeti_2021, The man ways are quite crafty.)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty