coconut kandu

Revision as of 15:43, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: coconut candy

Pronunciation

  • kòkònɔ́tkándì

Play Play

Noun

  • Sweet wey de dey use coconut make.
  • I dey like chop coconut candy.  — (Egbokhare_2020, I like eating coconut candy.)
  • For junction, abeg if you see kulikuli or coconut candy abeg help me buy.  — (NSC_2021, At the junction, if you see kulikuli or coconut candy, please buy some for me.)


Translations

  • English: coconut candy