congomeat

Revision as of 11:22, 8 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Name of country in West Africa Congo and English meat

Pronunciation

  • kóŋgòmît

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call meat wey come from snail.
  • I wan chop congomeat.  — (Egbokhare_2020, I want to eat snail meat.)
  • My village people dey forbid congomeat.  — (NSC_2021, Snail meat is a forbidden delicacy to my people.)

Translations

  • English: snail