jor

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
  • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
  • Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.  — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  • Word wey person dey take beg make person do someting.
  • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
  1. Word wey de dey use warn person.
  • Alaye, comot for road Jor!  — (NSC_2022, Fella, get out of the way!)
  • I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor.  — (NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)

Synonyms

Translations

  • English: please