cast
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
- Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
- Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.
- Omo, you don cast for street. — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, but di matter don cast. — (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
- Dat club don cast naw. Any small team fit beat dem. — (That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)
Related forms
Translation
English exposed