ole
Naija
Etymology
- From: Yoruba ole wey mean thief
Pronunciation
Noun
- Person wey dey collect wetin no be im own.
- If de give you money make you do road, you con go use am buy car, if de call you ole no be insult naw. Na ole you be. — (If you were given money to construct roads and you used the monet to buy a car and they call you a thief, it’s not an insult. A thief is who you are!)
Synonym
Translation
- English: thief