join body
Naija
Etymology
From English: join and body
Pronunciation
- d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
Verb phrase
- Make person support person or someting.
- E go make we dey join body if we want peace for house. — (Cooperation brings peace in the home.)
- Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price. — (The family agreed to support him to pay the bride price.)
Translation
- English: cooperation, agreement