hear ween
Naija
Etymology
Borrowed from English hear
Pronunciation
- íà
Usage
Na wetin everybody dey use
Definition
hear wen: to suffer -- Make person regret in action
Verb
- if im come late, e go hear wen — (jw__48772, __If he comes late, he will regret__)
Derived forms
Synonyms
- suffer
Antonyms
- enjoy
Translations
- English: to regret one action