inside

Revision as of 14:33, 27 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English inside

Pronunciation

  • ˌɪ́nsáɪ̀d

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 302
  • Frequency rank in NSC treebank: 60
  • Frequency in raw corpus: 7851
  • Frequency rank in raw corpus: 53

Definition

Sey anoder ting contain anoder ting.

Preposition

  1. Sey anoder ting contain anoder ting.
    • All dose stores wey you see ehn, tings dey inside o.  — (PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)
  2. Sey people follow do someting.
    • Di boy confess sey all of dem dey dey inside.  —  (NSC_Emeka_2020, The boy confessed that they were all involved. )

Derived forms

  1. inside inside : Sey anoder ting contain anoder ting well well
    Di love wey I get for you, na inside inside my heart e get  — ( The love I have for you, it's deep inside my heart)

Synonyms

Translations

  • English: Inside