sabi person

Revision as of 19:59, 30 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Pl. Sabi people

Alternative forms

Etymology

From: Portuguese sabir and English person

Pronunciation

  • ˈsàbípɛ́sɪ̌n

Play Play

Definition

Person wey be sey e know about someting well well.

Noun

  1. Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
    De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time).


Synonyms

Translations

  • English: expert