evriday

Revision as of 12:25, 4 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== everyday ===Etymology=== From: English ''everyday'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-evriday.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-evriday.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

everyday

Etymology

From: English everyday

Pronunciation

Play

Definition

As tings dey be happen day by day.

Adverb

  • Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, Everyday, we get new news of houses where the thing has entered.)
  • Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, Everyday our men go round to look for these sort of girls who have refused to obey, and who loiter.)

Translation

  • English: Everyday