ozuo

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Unknown

Pronunciation

  • ɔ̀zʊ̀wɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

The word is used more in written texts than orally.

Definition

  • sey person no dey do like who get sense

Usage

De dey use am for South South


Noun

ozuo: Person wey dey do like who get sense

  1. You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool)

Derived forms

Synonyms

mumu,

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool