ozuo

Revision as of 13:05, 4 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Unknown

Pronunciation

  • ɔ̀zwɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

The word is used more in written texts than orally.

Definition

  • Person wey be sey e no get sense.

Usage

De dey use am for South South


Noun

Person wey dey do like who get sense

  1. You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool)

Derived forms

Synonyms

mumu,

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool