odoyo

Revision as of 18:31, 4 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From ''Unknown'' ===Pronunciation=== ɔ̀dɔ̀jɔ̀ <sm2>Pcm-ng-odoyo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-odoyo.m.ogg</sm2> ===Definition=== Person wey dull. ==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

ɔ̀dɔ̀jɔ̀ Play Play

Definition

Person wey dull.

Adjective

  • Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )
  • Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)

Synonym

mumu, ozuo

Antonym

sabi person

Translation

English: dimwit