kiosk
Naija
Etymology
from: English kiosk
Pronunciation
kɪos
Definition
Small shop wey de dey buy and sell someting
Noun
- Aboki sabi open kiosk for where dem dey do maiguard. — (Nightwatchmen of Hausa extraction often run a kiosk right at their duty posts.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: Kiosk