sabi

Revision as of 18:37, 23 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Portuguese sabir

Pronunciation

  • sàbí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 63
  • Frequency rank in NSC treebank: 206
  • Frequency in raw corpus: 1914
  • Frequency rank in raw corpus: 199

Verb

  1. Make person know someting.
    Sabi Your Partner  — (ja102__4316, Know your partner.)
    Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit sabi am finish at all.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know. )
    Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat.  — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays plays well or not, they will not just let him stay on the bench.)
    I sabi cook well.  — (NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.
    Today statue stand for where im fall to remind people of wetin happen dia, but no be everybody sabi so.  — (bbc__94424, __no translation__)

Derived forms

sabi people, sabi person, sabisabi, oversabi

Synonyms

grab, understand

Translations

  • English: know