tatafo
(Redirected from Tatafo)
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- tàtàfó
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person or people dey talk about anoder person or people.
- You too dey do tatafo. — (You are also gossiping.)
- Na tatafo you dey do so o. — (You are gossiping now. )
Synonyms
Translations
- English: gossip