again
Naija
Etymology
From: English again
Pronunciation
- əˈgɛn
Adverb
Na as someting wey happen before come happen anoder time.
- Do am again, and again — (bbc__43063, Do it frequently.)
- Use plastic again and again ! — (bbc__3668, Recycle plastics.)
- Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again, — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I have wanted to travel since this December, but because of my boss I could not make the trip anymore.)
Translations
- English: again