Difference between revisions of "aro"
Line 32: | Line 32: | ||
#:* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)}} | #:* {{ux|dv|Anybody fit form say im be '''aro''' . |(NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[kolo]] | + | * [[kolo]], [[were]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lunacy'' | * English: ''lunacy'' |
Revision as of 16:53, 15 December 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)
Pronunciation
- árò
Proper Noun
- Na name of one place where dem dey treat mad people for Nigeria.
- Di Doctor dey work for Aro . — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
- Na when de carry Mr. Johnson reach Aro im craze begin get cure. — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cured until he got to the psychiatric hospital at Aro.)
Noun
- Person wey dey craze.
- No play near aro, if e rush you, you no go see person wey go save you. — (NSC_Legbeti_2020. Don't go close to a lunatic, if he pounces on you, no one will come to your rescue.)
- As aro dey craze reach, if dem see trailer, deir kolo dey wise up o, dem dey piante sharp sharp. — (NSC_Legbeti_2020, As crazy as lunatics are, they run off the road when they see a truck approaching.)
- People wey be sey dem dey sabi laugh people.
- aro full plenty universities for Naija, especially Hall 3 for Uniben. — (NSC_Legbeti_2020. Jesters are everywhere in Nigerian universities, especially Hall 3 in Uniben.)
- For dat Hall 3 for Uniben, when dem start aro, dose boys fit laugh person so tey person go fit cry. — (NSC_Legbeti_2020. In Uniben, the Hall 3 boys can jest and someone to tears.)
Synonyms
Translation
English: psycho, lunatic
Adjective
- Person wey dey kolo.
- Everybodi dey fear now o. All di aro people escape from hospital yesterday. — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)
- Anybody fit form say im be aro . — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)
Synonyms
Translations
- English: lunacy