Difference between revisions of "atoknado"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* àtɔ́knàdû | * àtɔ́knàdû | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-atoknado.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-atoknado.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 20:15, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talk and do
Pronunciation
- àtɔ́knàdû
Noun
- Make person dey do wetin im talk say im go.
- For inside Universal Atoknado Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
- De landlord na Atoknado person. — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
- I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado person. — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
Synonyms
Translations
- English: declaration, true to a promise or threat