Difference between revisions of "away"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
* àwê | * àwê | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-away.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-away.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 20:06, 15 July 2021
Naija
Etymology
- English: away
Pronnciation
- àwê
Noun
- Make person dey outside di country.
- Dat guy dey away — (NSC_2021. That guy lives outside the country )
- none of im people dey here o, dem all dey away — ( NSC_2021. None of his relative lives here, they are all based abroad.)
- Waka wey person waka follow person wey e no dey marry.
- Na away match she go play come pass dere carry belle. — (NSC_2021. She got pregnant from a fling she had.)
- Say your wife travel no mean say you go begin doaway. — (NSC_2021. The fact that your wife traveled does not mean you should have flings,)
Related forms
Synonym
Translation
- foreign based, fling