Difference between revisions of "awuf"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. | * Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. | ||
− | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020 | + | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)}} |
− | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020 | + | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}} |
− | + | :* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(NSC_Legbeti_2020 | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[oshofree]] | *[[oshofree]] | ||
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''giveaways'', ''freebies'' | * English: ''giveaways'', ''freebies'' |
Revision as of 17:00, 9 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Noun
- Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Na when someting plenty yanfufanfu throwey
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus