Difference between revisions of "awuf"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Make someting | + | * Make someting dey wey person go get wetin pass di money e pay. |
:* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)}} | :* {{ux|dv|Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new '''awuf''' WiFi wey no dey finish. |(bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)}} | ||
:* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}} | :* {{ux|dv|No be today di governor dey give dose kind '''awuf''' tings for im birthday party. |(NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)}} |
Revision as of 17:03, 9 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Noun
- Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Egbokhare_2020, Giveaways are dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (NSC_Legbeti_2020, The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (NSC_Legbeti_2020, It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Make someting dey wey person go get wetin pass di money e pay.
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus