Difference between revisions of "awuf"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. | * Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. | ||
− | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |( | + | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Freebies can be dangerous.)}} |
− | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |( | + | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)}} |
− | :* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |( | + | :* {{ux|dv| Na di '''awuf''' data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. |(It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 05:16, 10 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Noun
- Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Freebies can be dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Make someting dey wey person go get wetin pass di money e pay.
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new free WiFi with endless connectivity.)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus