Difference between revisions of "ayokocity"
(→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* àjókòsítì | * àjókòsítì | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ayokocity.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ayokocity.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 20:02, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: Edo-Benin Ayoko (Oko prison), English city
Pronunciation
- àjókòsítì
Noun
- Na name wey dem use take dey call Oko prison wey dey benin.
- Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal. — (Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)
- De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity. — (NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
- Na anoder way to take call jail abi police cell.
- Dem don put Idama for ayokocity. — (Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)
- Police lock ashewo dem for ayokocity. — (NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)
Synonyms
Translations
- English: Slang for Oko Prison or any jail or police cell