Difference between revisions of "backside"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''backside''. ===Pronunciation=== *báksáìd ===Noun=== #na pesin buttocks :{{ux|dv|See as di woman '''backside''' dey shake wen she...") |
(No difference)
|
Revision as of 10:45, 12 November 2020
Naija
Etymology
From:English backside.
Pronunciation
- báksáìd
Noun
- na pesin buttocks
- See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa. — (The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
- na so de pikin balance ontop herbackside as she back am. — (The baby rested on her bossom while sleeping on her back.)
- na area of compound wey dey back
- Tell dat man wey dey look for Paale sey im dey di backside of de compound. — (Tell the man looking for dad to check him at the back side of the house.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: buttocks