Difference between revisions of "backyard"
(→Naija) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | Area wey dey back of house. | + | * Area wey dey back of house. |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Di area wey dey behind the house. | |
− | :* {{ux|dv|Di ball fall go '''backyard'''. |(NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di ball fall go '''backyard'''. |(NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)}} |
− | :* {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)}} | + | #:* {{ux|dv|Or maybe na your '''backyard''', you for cut am. |(NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)}} |
+ | #Where person get power abi get advantage put. | ||
+ | #:* {{ux|dv|I go die de matter for you no worry, all dat area where de wahala for happen na my '''backyard'''. |(NSC_Legbeti_2020. Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your '''backyard'''. |(If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)}} | ||
+ | #Woman [[yansh]] wey big wella. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dat chick get better '''backyard''' o. |(Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|O boy, dat babe '''backyard''' na die! |(NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)}} | ||
+ | ===Adjective=== | ||
* When e be sey something dey local, small, or below person level | * When e be sey something dey local, small, or below person level | ||
:* {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant Please!.)}} | :* {{ux|dv|I no wan work for '''backyard''' restaurant.Chuy! |(Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant Please!.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local please?)}} | :* {{ux|dv|Na my company you dey call '''backyard''' restaurant? |(Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local please?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[backside]] | * [[backside]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[bakassi | + | * [[bakassi]], [[nyansh]], [[ikebe]], [[backside]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 41: | Line 41: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''Area behind the house, | + | * English: ''Area behind the house'', ''one's area of control or advantage'', ''a woman's buttocks'', ''something small or local''. |
Revision as of 18:03, 16 February 2021
Naija
Etymology
From: English backyard
Pronunciation
- bàkíjâd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2604
- Frequency in raw corpus: 20
- Frequency rank in raw corpus: 5363
Definition
- Area wey dey back of house.
Noun
- Di area wey dey behind the house.
- Di ball fall go backyard. — (NSC_Legbeti_2020. The ball fell towards the back of the house.)
- Or maybe na your backyard, you for cut am. — (NST, 38102. Did you get it from the back of your house?)
- Where person get power abi get advantage put.
- I go die de matter for you no worry, all dat area where de wahala for happen na my backyard. — (NSC_Legbeti_2020. Relax, I will settle the problem for you because where the trouble happened is within my stronghold.)
- If you dey work for technology field, to live for Yaba go favor you die because your office fit even dey your backyard. — (If you work in the field of technology, living in Yaba will be a big advantage as you can just find you live close to your workplace since Yaba is the center of technological activities)
- Woman yansh wey big wella.
- Dat chick get better backyard o. — (Egbokhare, 2020. That girl has big buttocks.)
- O boy, dat babe backyard na die! — (NSC_Legbeti_2020. Boy, that girl has large buttocks)
Adjective
- When e be sey something dey local, small, or below person level
- I no wan work for backyard restaurant.Chuy! — (Deuber, 3559. my level is above working at a local or small restaurant Please!.)
- Na my company you dey call backyard restaurant? — (Deuber, 3560. Is it my company you are referring to as local please?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Area behind the house, one's area of control or advantage, a woman's buttocks, something small or local.