Difference between revisions of "barber"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''barber'' ===Pronunciation=== * bâbà <sm2>Pcm-ng-barber.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-barber.m.ogg</sm2> ===Noun=== *Na person wey dey...")
(No difference)

Revision as of 12:17, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâbà

Play

Noun

  • Na person wey dey cut hair for people.
  • Me I get better handwork, I be barber.  — (NSC_Legbeti_2021 I have a craft, I am a barber.)
  • i dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work.  — (NSC_Legbeti_2021. I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)

Translations

  • English: Someone who cuts hair as a profession