Difference between revisions of "belleful"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
# When person do wetin [[im]] heart want until [[e]] im mind go come down. | # When person do wetin [[im]] heart want until [[e]] im mind go come down. | ||
#:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}} | #:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily. )}} | + | #:* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)}} |
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''satisfactorily'' |
Revision as of 12:53, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English belly and full
Pronunciation
- bɛ̀lɛ̀fú
Verb
Transitive
- Sey person chop pass as hunger catch am.
- As far as sey e belleful you, we no get wahala. — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
- Make person do wetin make e mind and body come down.
- But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am. — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)
Synonyms
Translations
- English: satisfy
Adverb
- When person do wetin im heart want until e im mind go come down.
- We also get food wey you go eat belleful. — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
- E for no leave am if e no beat am belleful. — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)
Translations
- English: satisfactorily