Difference between revisions of "belleful"
(→Verb) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Sey person [[chop]] | + | # Sey person [[chop]] reach as im want. |
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}} | #:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}} | ||
# Make person do wetin make e mind and body come down. | # Make person do wetin make e mind and body come down. |
Latest revision as of 18:40, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English belly and full
Pronunciation
- bɛ̀lɛ̀fû
Verb
- Sey person chop reach as im want.
- As far as sey e belleful you, we no get wahala. — (If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
- Make person do wetin make e mind and body come down.
- But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am. — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)
Synonyms
Translations
- English: satisfy
Adverb
- We also get food wey you go eat belleful. — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
- E for no leave am if e no beat am belleful. — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)
Translations
- English: satisfactorily