Difference between revisions of "bulala"
(→Verb) |
|||
Line 28: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''flog, have sex'' |
Revision as of 15:58, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
- Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (NSC_Abonyi_2020, As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: flog, have sex