Difference between revisions of "buybuy"
Line 30: | Line 30: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
+ | [[mise]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''To be lavish'' | * English: ''To be lavish'' |
Revision as of 14:41, 10 November 2020
Naija
Etymology
From: English buy
Pronunciation
bai
Definition
Na sey person dey carry spend money.
Noun
- Buybuy dey catch people wey don hammer. — (NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
- Buybuy no good for this coro time o! — (NSC_Odirin_2020, Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)
Related forms
Synonym
not confirmed
Antonyms
Translation
- English: Buy
Verb
- Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy. — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To be lavish