Difference between revisions of "cane"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting. | #Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting. | ||
− | :* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}} | + | #:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}} |
# Sey person dey [[nack]]. | # Sey person dey [[nack]]. | ||
− | :* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} | + | #:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | *[[nack]] | + | * [[nack]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: ''to flog'', ''to have sex with'' | + | * English: ''to flog'', ''to have sex with'' |
Revision as of 13:03, 25 November 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kên
Noun
- Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translation
- English: to flog, to have sex with