cane
Naija
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kân
Noun
Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack with woman.
- {{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat.|(NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casano