Difference between revisions of "country man"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[kontriman]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''country man'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 12: | Line 12: | ||
<sm2>Pcm-ng-country man.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-country man.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-country man.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-country man.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na person wey be man wey come from a [[country]. | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Country man''' must wak. |(A citizen must eat.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|make una come hear wetin dem talk o, dem say '''country man''' and country woman, everybody must dey pay tax o | (Announcement, male and female citizen must pay tax.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Government congratulate every '''Country man''' wey win for de game wey dem do for France. |(NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 41: | Line 23: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: a | + | * English: ''A male citizen of a country'' |
Revision as of 12:02, 22 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English country man
Pronunciation
- kɔtrìmân
- kɔntrìmân
Noun
- Na person wey be man wey come from a [[country].
- Country man must wak. — (A citizen must eat.)
- make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o — (Announcement, male and female citizen must pay tax.)
- Government congratulate every Country man wey win for de game wey dem do for France. — (NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)
Antonyms
- country woman
Translations
- English: A male citizen of a country