Difference between revisions of "curse"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person talk bad bad someting about person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)}} | |
− | :* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)}} | + | #:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} |
− | :* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} | + | # Make dey talk sey bad ting go follo person. |
− | + | #:* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy.)}} | |
− | :* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[insult]] | * [[insult]] |
Revision as of 14:39, 13 June 2022
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ́s
Noun
- Someting wey no good wey dey happen to person.
- Na curse dey follow am. — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed.)
- Na dat time e remove di curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river . — (NSC_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse
Verb
- Make person talk bad bad someting about person.
- Why you dey curse your senior brother? — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Make dey talk sey bad ting go follo person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_2021, An old woman cursed the boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse