Difference between revisions of "dash"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 34: | Line 34: | ||
#: {{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}} | #: {{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}} | ||
# mark-obj (frequency:4) | # mark-obj (frequency:4) | ||
+ | # obj (frequency:3) | ||
+ | #: {{ux|dv|Some of di furniture wey goment buy '''dash''' di newly married couples |(bbc__91194, )}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I '''dash''' N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje |(bbc__26866, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to '''dash''' dem things. |(jw__23004, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to '''dash''' dem things. |(jw__23004, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, __no translation__)}} |
Revision as of 19:41, 4 November 2020
Naija
Etymology
From: English dash
Pronunciation
- dâʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3338
- Frequency in raw corpus: 90
- Frequency rank in raw corpus: 2234
Definition
To give person someting free.
Noun
- No be dash. — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
- Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree. — (bbc__18064, __no translation__)
Related forms
Translations
- English:dash
Verb
- Mek person give anoder person someting free
- I dash am money. — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
- You go dash am. — (ONI_16_Thief_DG__63, You will give him.)
- Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money. — (jw__30181, People give alms to orphans.)
- mark-obj (frequency:4)
- obj (frequency:3)
- Some of di furniture wey goment buy dash di newly married couples — (bbc__91194, )
- Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I dash N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje — (bbc__26866, __no translation__)
- Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to dash dem things. — (jw__23004, __no translation__)
- Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs. — (bbc__86546, __no translation__)
- obj-obl:arg (frequency:4)
- How to survive new 30k minimum wage EU wan dash laptops and phones to NYSC corpers — (bbc__56642, __no translation__)
- Johnson dash you one room for dis compound, you fit abuse and insult and commonize me like dat? — (deuber__1878, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:3)
- Drake talk say im dash people almost $1 million wey be di budget to shoot di video. — (bbc__43617, __no translation__)
- Many people say e dash Arsenal di three points, but Arsenal work for di two goals wey dem score, — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__119, Many people said he gave Arsenal the three points, but Arsenal worked for the two goals which they scored.)
- mark-nsubj-obj (frequency:3)
- You go happy well well if person dash you better thing or wetin you really need. — (jw__38670, __no translation__)
- Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya dash presidential pardon. — (bbc__67209, __no translation__)
- obj-obl:mod (frequency:2)
- Fidel Castro bin dash Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s. — (bbc__33002, __no translation__)
- Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take dash pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem. — (ja102__2105, __no translation__)
- aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
- America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru. — (bbc__14693, __no translation__)
- If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money. — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)
Derived forms
Synonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Antonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Translations
- English: to give away