Difference between revisions of "dat"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-dat.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dat.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-dat.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dat.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Determiner=== | ===Determiner=== |
Revision as of 18:54, 1 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English that
Pronunciation
- dât
Determiner
- Na word wey dem dey use point to di person or ting person de talk about.
- Dat na di insect wey I tell you. — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
- Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing. — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
- Na dat governor dash people money. — (NSC_Legbeti_2020. That is the governor who gave out money.)
Pronoun
- Na word wey dem dey use instead of person name or name of someting.
- From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat. — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
- Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
- Na to explain how someting be
- Na like dat di matter be. — (NSC_legbeti_2020. Things are exactly as I explained.)
- E no suppose be like dat. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, That is not how it is supposed to be.)
- All dat na showbody I beg. — (NSC_Legbeti-2020. All that you are putting up is mere show.)
Antonyms
Translations
- English: that