Difference between revisions of "dem"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | Wetin dey use talk about someting wey pass one. | |
− | :* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( | + | :* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare_2020, The children.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, | + | :* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}} |
− | |||
− | :* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''plural marker'' | * English: ''plural marker'' | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | Wetin person dey use talk about person wey no dey dere. | |
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | :* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | ||
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | :* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | ||
:* {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}} | :* {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
:* {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}} | :* {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''them'' | * English: ''them'' |
Revision as of 14:02, 20 November 2020
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 862
- Frequency rank in NSC treebank: 24
- Frequency in raw corpus: 61765
- Frequency rank in raw corpus: 5
Pronoun
Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
- I no know dem and I no dey work for dem. — (bbc__7689, __no translation__)
- You know all dose kind men, some of dem dem go go drink. — (NST_cleaned__21868, __no translation__)
Translations
- English: them