draw money
(Redirected from drawmoney)
Naija
Etymology
From English: draw and money
Pronunciation
- drɔ́mɔ̀ní
Verb
- Sey person go collect money wey person dey owe am
- E dey go draw money from people wey dey owe am. — (He/she went to request for the repayment of debts he/she is being owed.)
Related form
Translations
- English: demand the repayment of debt.