dry
Naija
Etymology
From English: dry
Pronunciation
- dráɪ̀
Adjective
- Make water no dey someting.
- You no reason sey dry fish dey make sense pass for egusi soup pass ice fish? — ( Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)
- Dry leaf for ground dey make noise as them dey match them. — (katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)
Translations
- English: dry
Verb
- Make e be sey water don comot for someting.
- E don dry. — (KAD_02_Football_M__68, It has dried.)
- Jehovah don promise sey: ‘I go dry all the water wey dey comot from una eye. — (jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)
- E no dey dry for fire. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)
- Your yansh go dry. — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will dry up.)
- Make person no get money.
- Any day I dry, me, I dey task. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I ask people for money.)
- Sey someting no dey happen for somewhere.
- See how Alaba be now, everywhere dry. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)
Antonyms
Translations
- English: dry, broke, dull