Difference between revisions of "face back"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From: English ''face'' and ''back'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
− | * Make person | + | * Make person turn im face for head make e dey look back. |
− | :* {{ux|dv|'''Face back''' jor. | + | :* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)}} |
− | :* {{ux|dv|You no dey hear say make you '''Face back'''? | | + | :* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)}} |
+ | * Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | ||
+ | :* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)}} | ||
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[face front]] | * [[face front]] | ||
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''look back'', '' | + | * English: ''look back'', ''backward'' |
Revision as of 16:28, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person turn im face for head make e dey look back.
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)
- You no dey hear say make you turn Face back? — NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward