Difference between revisions of "face back"
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)}} | #:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)}} | ||
# Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | # Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | ||
− | #:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.| | + | #:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|(God will never allow me return back to my past.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 12:33, 18 April 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person look im back.
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
- You no dey hear say make you turn Face back? — NSC_2021, Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — (God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward