Difference between revisions of "fada"
(→Noun) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
# Oga for church (Catholic) wey no marry. | # Oga for church (Catholic) wey no marry. | ||
#: {{ux|dv|I go see '''fada''' for confession.|(Egbokhare 2020, I will see the ''reverend father'' for confession.)}} | #: {{ux|dv|I go see '''fada''' for confession.|(Egbokhare 2020, I will see the ''reverend father'' for confession.)}} | ||
− | # Oga patapata for gang. | + | # [[Oga]] patapata for gang. |
#: {{ux|dv|Deir '''fada''' for [[aye]] don talk say make dem kill di boy.|(Egbokhare 2020, Their ''gang leader'' has talked that they should kill the boy.)}} | #: {{ux|dv|Deir '''fada''' for [[aye]] don talk say make dem kill di boy.|(Egbokhare 2020, Their ''gang leader'' has talked that they should kill the boy.)}} | ||
# Person wey kick start or plant someting. | # Person wey kick start or plant someting. |
Revision as of 17:32, 1 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English father.
Pronunciation
- fádà.
Noun
- Man wey born pikin.
- Your fada na beta person o. — (Egbokhare 2020, Your father is a good person.)
- So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)
- Oga for church (Catholic) wey no marry.
- I go see fada for confession. — (Egbokhare 2020, I will see the reverend father for confession.)
- Oga patapata for gang.
- Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy. — (Egbokhare 2020, Their gang leader has talked that they should kill the boy.)
- Person wey kick start or plant someting.
- If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects. — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Melies, they call him the father of special effects.)
Synonyms
Translations
- English: father, reverend father, gang leader, founder.