Difference between revisions of "followcome"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== Borrowed from English 'follow' and 'come' ===Pronunciation=== * fɔ́lókɔ́m <sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2...") |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''follow'' and ''come'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Make someting be original. | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|I dey buy from am because him tings dem na '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)}} | |
− | + | # Make someting be di one wey follow someting come from factory. | |
− | + | #:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}} | |
+ | #:* {{ux|dv|Nating dey better pass '''followcome''' spare part. |(NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}} | ||
+ | # Make person problem hard to solve well well. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance. |(NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | *original | + | * [[original]], [[factory fitted]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English:original | + | * English: ''original'' |
Revision as of 19:08, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English follow and come
Pronunciation
- fɔ́lókɔ́m
Adjective
- Make someting be original.
- Dis my phone charger na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)
- I dey buy from am because him tings dem na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)
- Make someting be di one wey follow someting come from factory.
- I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome. — (NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
- Nating dey better pass followcome spare part. — (NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
- Make person problem hard to solve well well.
- Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance. — (NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)
Synonyms
Translations
- English: original