Difference between revisions of "followcome"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[original]], [[factory fitted]] | * [[original]], [[factory fitted]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[Aba]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''original'' | * English: ''original'' |
Revision as of 19:09, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English follow and come
Pronunciation
- fɔ́lókɔ́m
Adjective
- Make someting be original.
- Dis my phone charger na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)
- I dey buy from am because him tings dem na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)
- Make someting be di one wey follow someting come from factory.
- I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome. — (NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
- Nating dey better pass followcome spare part. — (NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
- Make person problem hard to solve well well.
- Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance. — (NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: original