Difference between revisions of "fuck"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv|For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey '''fuck'''. |(NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)}} | #:* {{ux|dv|For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey '''fuck'''. |(NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)}} | ||
# Sey someting pain person | # Sey someting pain person | ||
− | #:* {{ux|dv|'''fuck'''! Emeka, e no suppose be you wey go do me dis kain ting at all. |(NSC_Legbeti_2021, Damn! Emeka, it shouldn't be you who will do this painful thing to me. | + | #:* {{ux|dv|'''fuck'''! Emeka, e no suppose be you wey go do me dis kain ting at all. |(NSC_Legbeti_2021, Damn! Emeka, it shouldn't be you who will do this painful thing to me)}}. |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[yansh]], [[nack]], [[bash]] | * [[yansh]], [[nack]], [[bash]] |
Revision as of 19:29, 28 August 2021
Naija
Alternative Form
- fuk
Etymology
- From: English fuck
Pronunciation
- fɔ́k
Verb
- Sey person put prick for inside girl toto.
- E don fuck di babe. — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
- Di babe no gree fuck di guy. — (NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)
- Sey two or more people follow each oder make love
- Nowadays, to see man wey dey fuck man and woman dey fuck woman no be new ting. — (NSC_Legbeti_2021, In today's world, some persons are Gays and Lesbians.)
- For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey fuck. — (NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)
- Sey someting pain person
- fuck! Emeka, e no suppose be you wey go do me dis kain ting at all. — (NSC_Legbeti_2021, Damn! Emeka, it shouldn't be you who will do this painful thing to me).
Synonym
Translation
- English: To have sex