Difference between revisions of "go"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
====Auxiliary==== | ====Auxiliary==== | ||
− | * Word wey show sey wetin | + | * Word wey show sey wetin de dey talk never happen. |
:* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.}} | :* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.}} | ||
:* {{ux|dv| Trump '''go''' port you come back to Nigeria. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)}} | :* {{ux|dv| Trump '''go''' port you come back to Nigeria. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)}} | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
− | * English: ''will, shall''. | + | * English: ''will'', ''shall''. |
===Pronunciation2=== | ===Pronunciation2=== |
Revision as of 11:51, 8 September 2021
Naija
Etymology
From: English: go
Pronunciation1
- gó
Auxiliary
- Word wey show sey wetin de dey talk never happen.
- E go byforce bring di book. — (Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.
- Trump go port you come back to Nigeria. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)
Translations
- English: will, shall.
Pronunciation2
- gò
Verb
Transitive
- Make person move.
- E go church. — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
- My fada go Lagos. — (NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)
Intransitive
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report to police! — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72, Go and report him to the police!)
Serial Verb
- I go go see di man. — (NSC_Tella_2021, I will go and see the man.)
- Na only me dey go do di job. — (NSC_Tella_2021, I was the only one going to do the job.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: go