happen
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English happen
Pronunciation
- hapun
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 94
- Frequency rank in NSC treebank: 144
- Frequency in raw corpus: 4713
- Frequency rank in raw corpus: 84
Verb
- As someting take de dey or dey be.
- Wetin happen? — (bbc__99448, What happened?)
- Wetin go happen? — (ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen?)
- Wetin dey happen? — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening?)
- As e be, di election suppose happen tomorrow. — (bbc__17052, The way things are going, the election is supposed to take place tomorrow.)
- And the things wey happen because of wetin e do, bad well well. — (jw__48124, The consequences of his/her action were dire.)
Synonyms
Translations
- English: happen