helep
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English help
Pronunciation
- ɛ́lɛ̂p
Verb
- Make person give anoder person hand make someting fit be.
- Abeg, helep me buy food for der. — (Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)
- Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me. — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
- Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly. — (Deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)
Related forms
Translations
- English: relief
Adjective
- Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am. — (bbc__55673, Relief funds for purchasing medicine often come from donations of relief organisations.)
Related forms
Translations
- English: relief